Sports and Comedy the show way dey remove seriousness from sport. This episode we look the tory wey dey make news for Chelsea sey Chelsea new Oga at the top wan sell John Obi Mikel. Make una relax and enjoy the show.
Copyright © 2021 Completesports.com All rights reserved. The information contained in Completesports.com may not be published, broadcast, rewritten, or redistributed without the prior written authority of Completesports.com.
COMMENTS